Songteksten Vertalen

Zoek vertaling

Artiest:

fela kuti

Songtekst:

kalakuta show

Je bekijkt nu de songtekst en vertaling: fela kuti – kalakuta show ? Hieronder vindt je de songtekst met vertaling naast elkaar weergegeven!

Benieuwd naar het liedje en de betekenis van kalakuta show? Bekijk de Nederlandse vertaling.

Op onze website vindt je veel meer songteksten met vertalingen van fela kuti!

Bekijk ons archief en ontdek welke songteksten & vertalingen van fela kuti te vinden zijn!

Origineel

Paroles de la chanson Kalakuta Show : KALAKUTA SHOW Make we talk something We never talk before and We dey see am everyday (Ahh…Ohhh….Sh-sh-sh-sh-sh) *repeat 2x Look de man he dey waka * GAGA GUGU GAGA GUGU *repeat Hungry dey run for him face * WOKO WOKO WOKO WOKO *repeat Him pepeye* cap for him head * PEPE PEPE PEPE PEPE *repeat Him khaki woolen shirt for him body * WULU WULU WULU WULU *repeat Him trouser dey fly above him knee * YAYA YAYA YAYA YAYA *repeat The people wey employ da man Give him permit to carry the thing Weh bad Dem give him permit to carry baton Dem give him permit to carry tear-gas Dem give him permit to carry bullet Him fit carry basket for protection too Na so we dey see am every day No so he dey happen every day One day * SATURDAY One day * SATURDAY MORNING The whole thing change One day * 5 A.M One day * NOVEMBER 23 The whole thing change One day * 1974 One day- Kalakuta Show One day * SATURDAY One day * SATURDAY MORNING Kalakuta Show * 1979 Kalakuta Show Dem make sure dem Use tear-gas, baton & bullet *repeat Dem use them basket For protection too *repeat Dem do one thing Dem never do before *repeat 3x Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass * DEM-O HIRE… AXE-O… DEM BU-RING… CUTLASS *repeat under verses: Kalakuta show-o-o Kalakuta show (una na na na na na na na na) Kalakuta Show (2x) Babu wire dem-o cut Look fence dem break Look gate dem fall Everybody dey run Look head dem break Look blood him dey flow Kalakuta show o-o Kalakuta show Na na na na na na na Look loya** him dey come **(lawyer) Him he loya him dey come Look loya dem beat Look loya him dey run Look loya him dey run Kalakuta show o-o Kalakuta show *Etc…. Organ solo Sax solo End with bass/percussion under solo sax

Vertaling

Paroles de la chanson Kalakuta Show : KALAKUTA SHOW Laat ons iets zeggen We never talk before and We dey see am everyday (Ahh…Ohhh….Sh-sh-sh-sh-sh) *herhaal 2x Look de man he dey waka * GAGA GUGU GAGA GUGU *herhaal Hungry dey run for him face * WOKO WOKO WOKO WOKO *herhaal Hem pepeye* pet voor hem hoofd * PEPE PEPE PEPE PEPE *herhaal Hem kaki wollen hemd voor hem lichaam * WULU WULU WULU WULU * herhaal Hem broek dey vliegen boven zijn knie * YAYA YAYA YAYA YAYA *herhaal De mensen die de man in dienst hebben. Geven hem vergunning om dat ding te dragen. Weh slecht Ze geven hem een vergunning om een wapenstok te dragen. Dem geef hem vergunning om traangas te dragen Ze geven hem een vergunning om kogels te dragen. Hij kan ook een mand dragen voor bescherming. Dus we zien hem elke dag. Nee, dus hij gebeurt elke dag. Op een dag. * ZATERDAG Op een dag. * ZATERDAGMORGEN Het hele ding verandert Op een dag * 5 A.M Op een dag * NOVEMBER 23 Het hele ding verandert Op een dag * 1974 Één dag- Kalakuta Show Één dag * ZATERDAG Één dag * ZATERDAGMORGEN Kalakuta Show * 1979 Kalakuta Show Dem make sure dem traangas, wapenstok en kogel gebruiken. *herhaal Dem gebruiken ze mand Ook voor bescherming *repeat Dem doen een ding Dem nooit eerder doen *herhaal 3x Dem-o hire… axe-o… dem-o bring… cutlass * DEM-O HIRE… AXE-O… DEM BU-RING… CUTLASS * herhalen onder verzen: Kalakuta show-o-o Kalakuta show (una na na na na na na na na) Kalakuta Show (2x) Babu wire dem-o cut Kijk hek breekt Kijk poort valt Iedereen rent weg Kijk hoofd breekt Kijk bloed hij vloeit Kalakuta show o-o Kalakuta show Na na na na na na na Kijk loya** hem dey come **(advocaat) Hij hij loya hij dey come Kijk loyaal, ze slaan Kijk loyaal, hij rent weg Kijk loyaal, hij rent weg. Kalakuta show o-o Kalakuta show *Etc…. Orgel solo Sax solo Einde met bas/percussie onder solo sax