Origineel
I open my eye I see for my land
*(CHORUS) NA WRONG SHOW O
Everywhere you go
Everywhere you dey
Everybody want do power show
Na wrong show O
You reach boarder immigration
Officer dey
Him go bluff you
Waste your time
Change him pants
Some dey comb dem hair
Den tidy dem table
Den dem pull dem chair
Before him go know say you dey there
If you no talk quick
Him go go for shit
Him go shit come-back
And you talk to am
Then you suprise when him
Shack for you
Him go say you no go cross
You no go cross today
Na that time dem go start Dem
Power Show O O
Na wrong show
Go post office na the same
Dem go bluff you
Waste your time
Run you up
And then run you down
Dem go tire your body
And then tire your mind
And them tire your whole mind
Dem go say no change for fifty Kobo
Na that time dem go start them
Power Show O O
Na wrong show O
Motor car owner sef him go take
Him car push him car push laborer
Down for road
Then him start to yab
Foolish labourer
Nonentity, him no get money
Look him sandals e don tear finish
Look him trouser e don tear for yansh
Look him singlet e don dirty finish
Look him body e no bath this morning
Look him pocket e don dry finish
You go suffer for nothing
You go suffer for nothing
You no know me sha?
I be General for Army Office I
I be Officer for Police Station
I be secretary for government office
You foolish laborer, Nonentity
You go suffer for nothing
Na that time dem go start dem
Power Show
Na wrong show O
Power Show
Na sad thing
Na bad thing
Na wrong show O
Power na to help your land
Na to help your mates
Na wrong show O
Vertaling
Ik open mijn oog ik zie voor mijn land
*(REFREIN) NA WRONG SHOW O
Everywhere you go
Everywhere you dey
Everybody want do power show
Na verkeerde show O
Je komt bij de grens immigratie
Officer dey
Hij bluft je af.
Verspilt uw tijd.
Verwissel zijn broek.
Sommigen kammen hun haar.
Den ruimt de tafel op
Dan trekken ze hun stoel
Voordat hij weet dat je er bent.
Als je niet snel praat
gaat hij schijten
Hij gaat shit come-back
En je praat met hem
Dan verras je hem als hij
Shack voor u
Hij gaat zeggen dat je niet gaat oversteken
You no go cross today
Na die tijd gaan ze Dem starten
Power Show O O
Na wrong show
Go postkantoor na hetzelfde
Dem go bluff you
Verspil je tijd
Loop je op
En dan loop je naar beneden
Ze gaan je lichaam vermoeien
En dan vermoeien ze je geest
En ze vermoeien je hele geest
Ze gaan zeggen geen wisselgeld voor vijftig Kobo
Na die tijd gaan ze beginnen
Power Show O O
Na verkeerde show O
Motor auto eigenaar sef hij gaat nemen
Hij duwt zijn auto, hij duwt een arbeider.
Down for road
Dan begint hij te jab
Dwaze arbeider.
Nietsnut, hij krijgt geen geld.
Kijk, zijn sandalen scheuren niet af
Kijk hem broek e niet scheuren voor yansh
Kijk hem singlet e don’t dirty finish
Kijk zijn lichaam, geen bad deze morgen.
Kijk zijn zak uit, hij is droog.
Je lijdt voor niets.
Jij lijdt voor niets.
Ken je me niet, Sha?
Ik ben generaal voor het legerbureau.
Ik ben officier van het politiebureau.
Ik ben secretaris voor een regeringskantoor.
Jij dwaze arbeider, non-entiteit.
Je gaat lijden voor niets.
Na die tijd gaan ze beginnen.
Power Show
Na de verkeerde show O
Power Show
Na triest ding
Na slecht ding
Na fout tonen O
Macht na om je land te helpen
Na om je maten te helpen
Na verkeerde voorstelling O